Tag Archives: yung grey c

Lyrics: Yung GreyC – Chukwuma [ @yunggreyc ]

Yung-GreyC-Chukwuma

DOWNLOAD Yung grey c- chukwuma

Intro
Dapiano ‘pon The Beat
oh oh oh oh
Nana na nanana na na na
Didi da didi dada dada
Yung greyc yung greyc yung greyc on the mic
Naija ninja ninjas *****
Da piano ‘pon the beat
Tell me now

Chorus
Everybody help me find chukwuma
Mummy and daddy help me find chukwuma
Everyday you dey make me cry chukwuma
Kilode to ma se mi bai chukwuma
Orisala girl sef dey go their way
You no get spec any way na way
Anything wey come you go just dey hail
hail, hail, hail, hail, hail!

Verse 1
No be you wey chop my rice, chukwuma
Promise say you always treat me nice chukwuma
After everything wey I buy chukwuma
Timberland,adidas,louis v everything
You too dey follow girl chukwuma
Na me sapele number 1 girl chukwuma
Wetin you dey find when you get me chukwuma
You no get choice, o ni lati femi chukwuma
Orisala girl sef dey go their way
You no get spec any way na way
Anything wey come you go just dey hail
hail, hail, hail, hail, hail!

Chorus
Everybody help me find chukwuma
Mummy and daddy help me find chukwuma
Everyday you dey make me cry chukwuma
Kilode to ma se mi bai chukwuma
Everybody help me find chukwuma
Mummy and daddy help me find chukwuma
Every day you dey make me cry chukwuma
Kilode to ma se mi bai chukwuma
Orisala girl sef dey go their way
You no get spec any way na way
Anything wey come you go just dey hail
Hail, hail, hail, hail, hail!

Verse 2
Anytime you come along chukwuma
Sugar mummy gotta run chukwuma
When them too dey suck your blood chukwuma
Chukwuma
Chukwuma
Chukwuma
Chukwuma
See wetin you don become chukwuma
Anytime them see you them dey run chukwuma
Why you too dey spend you gotta run chukwuma
Will you ever ever settle down now…
Orisala get sense dey go their way
E no get spec anywhere away
Orisala girl sef dey go their way
You no get spec any way na way
Anything wey come you go just dey hail
hail, hail, hail, hail, hail!

Chorus
Everybody help me find chukwuma
Mummy and daddy help me find chukwuma
Everyday you dey make me cry chukwuma
Kilode to ma se mi bai chukwuma
Everybody help me find chukwuma
Mummy and daddy help me find chukwuma
Everyday you dey make me cry chukwuma
Kilode to ma se mi bai chukwuma
Orisala girl sef dey go their way
You no get spec any way na way
Anything wey come you go just dey hail
hail, hail, hail, hail, hail!

(Instrumentals)